@Naija_farmers Same thing happened to my girl , for the past 2months now she has been bag of maize for 40, 45k but now dem even dey price for 7k -12k per bag
@Niella085 Na so those us3l3ss lagos pple dy behave ooo, dey think life start and end in lagos...
Some will even brag by saying dy are 'lagos boys' ooo, asif lagos na Paris..... pple dey monaco dey ball u dey use lagos brag and no be even better place for lag ,na ajegunle, ikorodu pple...
@AnythingArs_ We no dey hype our players enough , but if na is won buy player dem go inflate the price.
If we no dey careful , dis calafiori fit go for less Dan 50m
@Onomz_D1 Na wetin dey fear me about my current g.f be dis ,she blivs a man and a woman is equal in a home.
Although, in dis case the man shud just have entered the kitchen.... the lady shud Ave apologised too. These issue is too trivia
@kunmigbenga I think I understand my g.f now, she's into sales of food stuffs from farm and she transports it to lagos , the way she dey gate keep where she dey buy market ehhhh