@Utdtruthful Make Manchester united just wicked Barcelona collect Rashford back come sell am go Real Madrid or loan go sef if Madrid go gree collect am for next season. Na that time Barcelona go appreciate am more ๐
@john322226
@wizkidayo Ronaldo and Wizkid but no peace of mind
๐ฉ๐
I love am die. My life has been chaotic already anyways.This is the kind of love you have that keep you on your ten toes, in every up and down,
You never break, never cheat and never leave
Live together live forever
Plus man utd ๐ฉโค๏ธ
Na only Wizkid dey post wey everybody dey comment under am
Big celebs
Big artists
Stan fans wey don wacko
Every stan fans
Trollers
Xfootball
Xcrypto
And you fuckin think his impressions and views are bots.
He attracts either you like him or u hate him you go still dey find am
Manchester united has given the premier league the greatest and the most audiences we need to start winning more to keep the torching burning more.
I'm sad for Amorim he couldn't benefit from a strong foundation he rebuilt ๐คฆ
Got rid of Garnacho.
Got rid of Antony.
Sent Rashford and Sancho on loan
Got rid of Hรธjlund.
Sent Onana on loan
Signed Matheus Cunha.
Signed Bryan Mbeumo.
Signed Benjamin ล eลกko.
Unlocked the best version of Amad Diallo.
Called out Jason Wilcox.
Called out the board.
Destroyed player power.
Raised standards.
Ruben Amorim didnโt inherit a project.
He walked into a mess and rebuilt Manchester United with his bare hands.
I bow to the grind๐๐ฝ
What a day to be alive inside one week una don drag my two Goats
Una dey drag one say he don too old he no fit play again
Una still get mind drag the second one too sef say he no dey do giveaway. Ehn ehn for this my lifetime
Celebrity life e no easy true true ๐๐ฉ
Our mumuness in this country really show we deserve everything that's happening to us. Na only some few of us wey still get sense dey correspond things differently I just dey pity.
Even mad man no mad reach us right now because he's not mad about the country like we are ๐ฉ๐๐
@Toluwase_x Your papa and your mama no chop food since that.
When you yourself don do since those kids has been in that captive nothing than to be online tweeting about what other people hasn't done. Una no tell me wizkid don turn superman ๐ฉ๐คฆ
Eyy superman wizkid come save our kids ๐
If you truly followed Cristiano Ronaldo from beginning of his career I don't see a reason why you'd hate him. Expect he had batter your team so many times before and that one I understand and that's still the trauma he will leave you to live the rest of your life with mf ๐น๐
@Cristiano Let me keep myself here for the future me.
I hope my kids see this comment and be proud of their dad for how dedicated I was about my love for cristiano Ronaldo
@PulseNigeria247 After match dey bash me no be small
Omo na so we comot for big field enter 5 aside ooo after we rest small
Na so I just dey bang goals back to back
Everybody shock say no be me just play rubbish now now finish for full field ๐๐๐
@PulseNigeria247 I dey play 5 aside for my area one time like that on a steady I be like prime next upcoming Ronaldo
Naso my church get match dey start me for first eleven Omo for almost 40 minutes I run full field ball still never circulate reach me ๐ฉ๐ฉ
@Nueldoublek@lotoscuffs_@_Eddieee321 Doublek use single word motion ratio the original post
The werey don over pack impression pass the original post sef ๐
She go hear wean ๐๐