@Atama_Fc E pain me say this app nor get vn i suppose use vn tell this guy something
Even ur thinking na small boy thinking
And you think Arsenal has fan than Liverpool in Nigeria? Lol 😂 ohh because we’re not loud like u see Akpa
@ultimate_kombo Oga relax you know watin you Dey talk so? Shuu , when he was asked about Ronaldo and Messi did they ask about Haaland? So why would he say that? Chill bro me and you know why you Dey talk this
@TheBeninBlogger This mumu wey nor know he left from he right
Na the Osun people I blame them suppose beat una tear una head, Edo nor dey run for war yes but nor be wey una dey mumu so. Bunche of fools