@EkanemNsika@diaa_tr3des You see meta or trading view?
Me and @diaa_tr3des don quit trading to become full time banger Bois. And we don't regret the choice we made.
Someone special followed me. That is @Just_ebube.
This is sign of growth. I don nearly resell my premium subscription till I see her notifications.
Back to the farm π§βπΎπ
@abazwhyllzz I know a guy wey dey help him babe shave her obo and the girl dey shave him own epon. Dem dey bath together dey scrub each other back. Omo the guy even meet the girl family, stay 1week Plus, dey bond with the shima siblings. Two months ago Dem breakup.