@vanguardngrnews Dem suppose behead some of this people โฆ. What is d minimum wage in London and what is d minimum wage in Nigeriaโฆ. I donโt know why all this Ogun and Sango no Dey work again, because by now , lightening suppose don kill dis One
@instablog9ja Bro .. pls make sure say you no commit crime that will Lead you to Prison Ooooโฆ na only me understand wetin I Dey talk Oo, or else ur yansh go tell u Oo
@instablog9ja If na me , I go wait till my rent expire or move out b4 d expiring date , and I go tie enough fuel in a nylon and share it in d ceiling, then use my technical skill to bridge most of the wire in that building and remove d CUTOUT as I pack out of the house. D rest na fire fighter