@BellaShmurda thanks sooo much for all you have been doing for me Baami ππ
I need someone to help me tag baba right now π he no go bad if dagbana republik welcome me oo family ππ€²
πππ
All those people wey u say make dem Dey monitor me na ogun lakaye go kill all of una πΉβοΈβ¦
Canβt you just move on and leave me in peace βοΈ.. shuuu π
Iβm glad everyone knows Iβm a co-writer on formation by Ag baby and Badoo β¦
When itβs time for me to start earning my money make una come tell me one story again . Hmmmm una mind no go touch ground .. oloriburuku manager self Dey talk about last card πΉπΉ
Artist go Dey do fine he go enter the wrong record label β¦ gbam, him life go just start to Dey Dey miserable π ππβ¦ werey jakpa before dem kill you oooo ππβ¦
πππ
New music Thursdayβ¦.πππ
Catch me on track 1 off @nyrp_szn project #Thunderville
And check how beautiful my pen ποΈ is on #Formation@adekunleGOLD W/@Olamide ..πππ
Iβm so grateful eja nla πππ
@AlhajiPopping midfielder like inesta ππ