@Aderichie001@the_smallie I for swear for ur full generation no provoke me bro if u never play ball for life go and rest, one man down gernacho can’t even help or even kick de ball in throwin, don’t provoke me I don warn u
@officialABAT Sir what are you doing there…we naija wey dey Ghana no fit survive because our currency is fuckin low…what is happening 💔💔💔💔@officialABAT
@the_marcoli_boy Make dis people u mention now promote his show nah,Abi u think say he no get sense una still Dey look peller less.u know how many people watching dat guy if he goes live or even as he dey live with stonewboy,dis tin nah industry matter nobody help for free, free ursef from hate
@Rotleo3819@BashirAhmaad@NOA_Nigeria God punish una…country dey spoil u say make he no talk..if he no talk una go say nah cuz he come from government family…and dis Hausa and yourba people wey dey abuse am nah una old men and u peope spoil de country still una no wan make we cry out…God punish una one by one
@BashirAhmaad@NOA_Nigeria God punish una…country dey spoil u say make he no talk..if he no talk una go say nah cuz he come from government family…and dis Hausa people wey dey abuse am nah una old men and u peope spoil de country still una no wan make we cry out…God punish una one by one
@ksheldonstudios I stay in Ghana but Omo Ghana Boyz bi like Naija Boyz 2017 down… de smart ones dey east legon dey hide update…I believe some day dem go smart up wen one of dem friends start dey carry GLE dey come hood 😂😂😂😂
@Odumodublvck_ Odumodublack bi like persin wey no strong like face to face fight…I notice am from de day he kick fan wey wan go hug shallipop and also now…no stamina there