We dey talk musicians aa, Tom D’frick too wan include ein body😂😂😂😂😂
Wey Genre he dey do sef? Ad3n aa make I drop ss of ma bank acc balance. You dey see say you dey hold aa go question Despite say make he rather drop ss of ein bank balance. Sia
@Opresii Masa Nacee dey deserve Artist of a decade saf
Man dey work since the 80’s n the Aseda be one of his best songs . Go n sit somewhere . No song comes closer to this song this year masa
Yesterday photographer took pictures of me and said he was going to send the link for me to download the pictures. Please if you’re seeing this, it’s been more than 24 hours wai.