@DONJAZZY@DONJAZZY even me wey get worries don laugh π π since e say u dey support women abeg me nah Shemale π π help me my wahala no pass 1m like this self
@_egungunn@_egungunn baba e shock me say u dey really do give away no b clout I don dey track your tweet for some time honestly no clout here make me self cry out too support my upcoming marriage like this now I get limited timing and nah few things remain 2 put n order please any amount