@SPIRITOFTRUTH16@Bukkyboii@OfficiaEdoOsasB but if na my governor now una go drag am like i pass my neighbour generator make una dey play no be here all of us day we drag okpebolo ? he reach una turn una they protect am make una continue we they watch ๐๐
@Udoh_D igbo people in nigeria are the must deceived people ๐๐wait until is time to actually give it to igbo you will see they will bring some one from rivers or bayesa way get igbo name for middle and they present it him as igbo for igbo presidency mumu keep waiting for rotational
@cisero81@__ManOfPeace__@OfficiaEdoOsasB oga make una stop all this nonsense na very soon na only una go vote obi i swear , once person wan call out una own sharp una go jump to defend am
@marvelousokoro1@OfficiaEdoOsasB tinubu and you dey craze we are Edos and we are deferent any where we see truth we day talk am because we no send your papa if our leaders fvck up we go insult them we are not slaves like you guys
@Mr_Governor2031@OfficiaEdoOsasB@sacobi5 but other governors you people drag can tell their people to vote tinubu abi ๐๐i always says there is no deferent between igbos and yoruba the only thing be say power never enter una hand if not una go worst
@ThePlaybook01@OfficiaEdoOsasB igbos always find a way to defend their own even if heโs a devil but if alex otti was from another tribe you will drag him ๐๐make una dey deceive una self very soon na only una go vote obi