@swago_baby he go dey do like mumu wet no sabi wetin he dey do till he enter there pants😂😂 you wey sabi wetin you dey do go still dey admire from afar, even if you still finally approach, you go spend to prove a point as the "who sabi wetin e dey do" wey you be😂😂😂
@Wizarab10@Wizarab10 is not asking about the joke, he's asking what does the phrase "YOWAA DAMBOROBA" mean, we all know it was said by bandits, what does that yoruba abi house word mean that's his question, you dig?