I no even get wetin to tweet and Twitter be telling me "you have not tweet for a while". Shebi them no know say I dey naija?
#SaturdayVibes#NaijaPatriotReport
Ladies!
Stop wishing your guy's as fine as Lin min ho
Please o Lin min ho broke up with one of his girlfriend in 2015 abi 17...
Let's be guided please
Stay with your horror e go soon fine na money la time
You are enough
You are awesome
You are rare
You are powerful
You belong
You are loved
You are graced
God🖋️
#6th_June is the code
#kainos#LIGHT#WISDOMandWEALTH
I say abeg landlord no dey sit down for suck away
E no gree
Now see landlord see shit everywhere!
#Na the matter we dey settle since wey I never still sleep
@NCDCgov Please show us those who have died and maybe how you bury them since it's your responsibility to bury them... Perhaps nobody can stigmatize the dead right?