@instablog9ja Omo!!!! enonyi abakaliki.. Dem no even make the news for that side at all???? Nothing dey sup for all . those ways at all ni????
If no be for state and capital wey we read for school how I wan know that state!!
@instablog9ja Nah lie... Dem see say nah weyre life dey no fit keep up with am they gaz go their way... Infact dem dey prey make una get issues ni make you go your way...
@jackson_rem No way that's a Nigerian,, Beaten beat by a white man like that hell no..
Not even every other Africans can try us not to talk of a whitty.