The Best Selling African Acts Globally (Total EAS)
1. Burna Boy โ 15.54 MILLION
2. Wizkid โ 15.16 MILLION
3. Asake โ 11.44 MILLION
4. Rema โ 10.01 MILLION
@xquire147@davido ๐๐คฃ. na all these lies wey una dey tell una selves wey dey give una mind. All these corner bam๐ Na Online una dey sha, yarn as you like. ๐๐คฃ your Oga na pussy. Fact na fact.
Yโall just love disrespecting Olamide at any given chance. Olamide made Naira Marley by jumping on his โIssa Goalโ track. Without Baddo, there would be no Naira Marley.
You know why I go sue you, @elonmusk? You for no tell me say I don Dey eligible for payout! I don already use block money buy catfish for 6 people. Which account I go write that one?
Reply your DM abegggg, I no want wahala๐