@Magixlamy_ This Peter Obi wan finish all yoruba bigotry people, they just do without him everyday. Keep up with the advert, wahalatalala we never get una time for now, we just dey observe una
@TheChiefMK My chief still remember today abeg, i have never won anything from you before please see me today whatever i get from you is okay. #NextTrade