@Ahmedumar___ See as your mouth dey gba from that place wey you Dey. God suppose to Dey Kpai people wey no get sense like you. Assuming na your wife or sister them assault nko ??
@Hakeem_Onitolo You for just shut up. See as them Dey mess you. Some things dey wey man no Dey talk online. No use your hand pursue your helper Mumu man π
@para_gurl23@nellymbonu_ I blame people wey Dey give them these Werey fame. Things Dey wey street boy no Dey cap. If Nigeria Dey favor you, just no talk rubbish about others. He no be street boy.
@_AsiwajuLerry@sheni_coker@OloriOfOloriss Them give Werey mic, he Dey talk rubbish. Person wey just to Dey see money. All these small small stupid guys go believe say them fit talk anyhow.
@Mira_ferreiraaa Ogun go kill Una for that write up. But if na man, Una go Sabi look Epon and Una no go condemn the act ? Treat any criminal like this.