@ChiefOdogwu_ Dem don ever give anybody this money before? This is wrong ooo cos if we gather cos u I swear e go increase the size of ur head n nose oo..
@kogbagidi Whatever u do to get to where u are right bro u don try for yourself first n for ur family. If e easy make anybody try flow ontop just for six months make we see. U na big name.
@carterefe__ Stress dey ur face. Rest small make u no go fall n die! And reduce the way u dey shout always cos it's no longer funny. E come be like say u no be real human being again.
@NancyIsime678 Na 76k I dey owe right now for mile 12. The guy I'm owing is an Hausa guy dat used to sell goat meat for cos I'm into Asun meat business. His name is Dan Mallam. He brought soldiers to my work place on Sunday. They didn't touch me though. I dey fr now
@rudeboypsquare U and ur brother dey try tho. Com imagine say una come perform together this December to surprise people. E go make sense. Without Jude ooo! Cos dat bros get money pass una two