@Princemoye1 Thank you sire. But sir you need to educate these police officers more about being used by these so called INFLUENTIAL …… for bullying and abuse of power. It’s really getting too much sir. Happy Sunday!
@JoelDiamond10 @thatverydarkma1 Bro that’s no VDM… you know all these users who have low self esteem, also can’t open an account using their names. So they have to engage in identity theft to get engagement so bro it’s not VDM. VDM fit get counter with Iyabo ojo but e no fit talk that kind thing.
@MTNNG@MTN180 you people are taking the piss…. See owo alaru ni mo fi se data yen so it’s better you send my 20gig or refund me. Na vex wake me up this morning. Kindly do the needful!
@idanxgangan@instablog9ja Brother everybody get hin own attitude. But I think about the Chelsea deal, Oshimen fit Dey reason say even dem mudyrk,Jackson and co wey no really contribute to the team are getting more wage than him so he hopes the team should increase something atleast.
@MTN180@MTNNG Omo una Dey mad gan oo. I Dey owe una money I and I know I owe. How can I use MTN app to get data and you people Dey use my money wey I wan use buy data Dey pay my debt. Na debt I wan pay? Una still cun Dey whyne me again😂😂 Oloriburku ni yi😂