@DaddyKayNation1 As I see say Barcelona no gree score for first half yesterday I don cash out 16k....game wey i won shop 44million...the thing pain me die....I for don dey see like 100k cash out now
@DaddyKayNation1 Nah today I go hate Barcelona if them spoil this ticket....cuz sporty don off cashout self...that yamal wey una dey hype wetin in dey play wey I no fit play....ogun go kill am as he loose that pk....leave pk to raphina make una score
@DaddyKayNation1 If ogun no won kill them make them do 2goals o...since almost This dey nah b4 10 minute them don score goals now wey them dey our ticket....nah b4 10 minute them don conside goals