@official_Gegeh See wetin Nigerian for that matter dey talk
U don loose hope b4 life na una dey make life hard
Why u dey like this
U wey say staying in a hotel good pass owning a house wey later build house na u com wise I pour u split
Black studip Jesus
@CrownprinceCom2 If the girl na the mama she like am?
She suppose know say other ways dey to resolve things too
Remember we are Africans
We should act like one pls