@thisisnosaa@ErigoZilla@39billion Oga Nosa, you dey bear one of my favorite gospel Artists name Ooo, Nosa Omoregie, e tough for my side Ooo, I dey always play the game, because I dey fast and pray yesterday I decided to leave betting na why I miss the game, abeg answer small of my prayers na.
Jesus Jesus!!!!!!
Am i dreaming????๐ฎ๐ฎ๐ฎ๐ฎ๐ฎ๐ฎ๐ณ๐ณ๐ณ๐ณ๐ณ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
After 3 years of playing @39billion games and not winning a dime ๐ญ๐ญ
Moving man don meet his luck ohh ๐ญ๐ญ๐ญ
200 million naira in the bag ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
Drop aza and repost 1m ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ giveaway ๐๐๐๐๐๐๐๐