Peller na illiterate Peller na illiterate!🤬 Where dem dey?
I no see una dey support this Fyrus O!
Abi him English sef too much for Nigerians😒🗿
One of the realest Naija Streamers Out there💯 His Consistency and Work rate is one to have eyes on! Tap in now… W’s @thefyrus0001