@Divin1111 Even my babe self know say I go choose football over her, something wey my parents Don try to stop me from doing them no fit then na 1 random girl go con stop me ni, once it's 4pm anything wey me and she day do that time go day on hold till I come back then we continue.
@therealsime0n Abeg no vex oo I just won ask 1 question ni, you carry home team to win to nil No for that Gibraltar match which means make home no keep cleen sheet then you carry same option for that northern Ireland game and both country keep cleen sheet abeg how e take enter?? I just wan know
@PamelaNjoku2@slyskiny01 You no know wetin put them for that situation but you open mouth day talk say wetin put them for the situation fit kpia Gabriel and Saliba shey na only Gabriel and Saliba be the defenders wey day epl ni Abi your club no get defenders?? Leave here now
@kemi_adeleke1 So what exactly do you want us to do or say now?? You are asking us what exactly did your dad find 3 months ago as if we were there with you I tire for una matter ooo, another story that never happened abeg next joke please
@poshemm@Meetrichy1@Amure_eko Is not funny because it was a guy that posted it but when that girl posted her own before it was funny lol ๐๐๐๐ girls will always be girls Sha
@iamBIG_POSH_@Obianuju2721931 That is her mentality well I'm not even surprise self I was not expecting much from poor girl like her ๐๐๐ hungry girls everywhere, make she no go work, make she day there day find who go feed her ๐๐๐ I day pity some girls Sha
@Obianuju2721931 Now I understand say all wetin you day post na lie self and I con day here day waste my time day comment, na people wey no get sense go believe this nonsense wey you post Sha make una Sha suffering day lie enjoy.
@Obianuju2721931 I don't have it keh ๐๐๐๐๐ you that have it why are you waiting for someone to buy food for you before you can eat ๐๐ I know you are hungry and looking for someone that will feed you we understand