@Zanderkesh@FabrizioRomano I really get what you mean but sometimes you have to take the rough route to success ..All you just need is to win and that’s all they did ..Cape Verde really put in great work ..
@Zanderkesh@FabrizioRomano You don’t have to say this bro…give Cape Verde their own accolades…they out in a very good performance ,that doesn’t mean Argentina played badly ..They both deserved to be in the round of 16 ..
@_Jagolifestyle@mrbayoa1 You know Wetin I Dey do for you?? 😂😂
I Dey make you feel among 😂
I understand sey you Dey depressed so I just want make you feel like human being 😂
@_Jagolifestyle@mrbayoa1 I no wan follow you talk much ..
Just place a bet and let’s go …😂
You think sey I be one or those hungry motherfuckers from akwa ibom 😂😂
@_Jagolifestyle@mrbayoa1 Na now I know sey you no get sense true true ..so because I get money or I no get money ..make I no banter ??😂😂
Guy you too dull 😂
@_Jagolifestyle@mrbayoa1 Should we prove ??
I no go follow you talk much ..
You choose a random person in any comment section and send 100k now and I’ll do the same ..