@Progress_aje I show my babe ur post, I never show am the part wey ur babe talk, she don dey already side am π women. I just shake head, cx even my babe no go sabi anything I win fr sporty. Even if I win 1m for instance I go tell am say na 10k with no evidence.
@oku_yungx@SportyBetNG The truth is that those money they are deducting will only affect those who played games when their app glitched yesterday...
For instance, Madrid played 3:0 while over 2.5 is still showing, una run go stake am π
Una no fit carry their money run π as una think say Una wise π