@debo_rev@renoomokri Una nor go allow the few Players wey wan play for Nigeria breathe!!! RESPECT everywhere and everything! Reason a lot of Nigerian-born Players refuse to play for this moribund country and choose to nationalise elsewhere! Una too like yeye respect over ideals! Make Osimehn lock up
@badmos1@iamBigChops You called him a legend and still said useless goals. He don finish yet he scored over a 100 goals in the Saudi league just like other leagues he played. Make una try dey get lost abeg!
@29Havertz43802 Please leave Eze alone. I can bet he will be outstanding this coming season. Donโt u guys give room for improvement or better performance ?! Dude is a class! Just one or two adjustment and he becomes a beast in the midfield
@ChiamakaAFC@peace_igho Na u just mumu pass ๐
So because people nor know the gibberish u write u say dem dey clueless? OPONU ni e ๏ฟฝ๏ฟฝ๏ฟฝ
Mr Zirconium and Aluminium
@Dc_Atuegwu@Morriz911@instablog9ja What he said to you is the truth! Is a serious man not supposed to meet her Dad confidently ?! Wetin some of una dey on sef.
@TheDamiForeign@mrdanielfidelis If una dey look for engagement una go just Dey spill gibberish ! What is even the nonsensical thing u wrote? Which of dem be CR7 level for there ?! Dude has made history in football and old. They are fans and he is a LEGEND! Dummy!
@AgbaBoiz@39billion U dey follow am, u dey use him name dey edit foolishly ๐ u dey use him page farm engagement. If I be @39billion I suppose block your creepy head. Scavenger oshi ! E force u play ?
@ezeriohacherian@blaq_en_belle You know she is hurt ?! Interesting! You have not met a violent conscious woman before. Everything irritates them. I ran away from one !
@Esther_aroboto@Miss_Oluremi@blaq_en_belle He is strong because he allowed himself to be hit repeatedly, yeah? You folks muse me ๐
If he couldnโt reset her then he should have frigging left the scene.