@OlamiTipszly@OnGod4Eterniity He don block me sef πͺ.... How i won take explain give @vpn say na me be the real person ππ₯Ί... I don even chat the guy for Whatsapp sef that he is wey he drop na he Whatsapp number
@OlamiTipszly@OnGod4Eterniity Omo i just tire like this sef πͺπ₯Ί @Vpn308 won do stake power for me the guy don rush drop id for comment section ππ na to comot from this app abeg πͺπ
@Vpn308 Sir please hope you did not reply that guy oh the one that send football,com id .... He's impersonating me please π₯Ίππ... I no quick see the message na person hotspot me like this sef wey i take come back online so please π₯Ίπ
9121118961
Sporty id
Thank you so much sir
@Vpn308@KakiJunior1 9121118961
Sporty id ... Sir please I'm the one oh ππ, the person that sent https://t.co/LkD9IasPeQ is not me please π₯Ίπ