Efo says, SHATTA WALE should’ve apologized to Kweku Smoke on his stage, you wae dey talk nu we come your own show for Ashaiman you fi watch SHATTA en face tell am say make he apologize to you before he perform on your stage at Saka Saka park…. Your own show this, your home sef oooo but see the crowd
Dem dey bark online but dem mute when me pass 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣