@Deejay_Gavazaga@olasebotifeg God bless u
Nd dat their father self
Dey stupid sorry for dat insult oo
But say Peller na musician wey won make him pikin blow
But as e no no wetin to use money do again
@Greyyy101@Remojnr25@Mathewclip@dammiedammie35 If no be mumu wey u be
Say peller look like musician for ur eye ni
U wey no be betrayer congratulation
Ontop advice wey e give e don turn betrayer
Stupid fowl
🚨🔵 @NizaarKinsella:
“If Chelsea were to find a goalkeeper, they would sell Robert Sanchez if they could. It’s not an easy deal to do.
Not because Sanchez isn’t a good goalkeeper, but simply because making changes in that position at this stage isn’t easy.
That’s why I’d say it’s unlikely, even if there are attempts to downplay the situation.”
#CFC