@rouky234 Him no sabi the map .him supposed do one heavy drag den off the blunt immediately make any smoke no waste. den he go blow the remaining smoke directly to the window.
I'd never blame any big account for ignoring me I swear .E get wetin I observe for my side Omo just this small engagement wey I get it's a headache o for real I really wished to reply all but omo it's confusing.shout to those big accounts who make effort to reply their mutuals.