If after inec declare result my brothers and sisters no go protest o abeg make una stay safe abeg we don too lose many life’s and properties abeg politics no suppose to kill anybody abeg stay safe
Those politicians children Dey overseas abeg stay safe no let people whine una
@KizzDaniel one of my favorite jam is Sofa 🛋 abeg say you still Dey perform the song for event I go like know cos I swear the blood and tears on that jam na highest indeed the greatest Vado of our time
@NigerianBarz Welcome to the blood line of the black kings
Real life black scenеs
The Black church black thought black sins
Uganda Bobi wine magazines
Nеws flash but old news like since
We can’t speak Judge me my genes