@oh_toby@MilleyTheHybrid Yes na
Na ur logic or ten hang na good coach ?๐
Still using your logic na u and ur guys alone hate sancho and rashford and onana as well ๐
@oh_toby@MilleyTheHybrid Wetin u Dey talk?
Tchouameni has been shit shit since after that last season we won UCL meaning e no good again
Vini don turn up many times even this year wey we enter na only harry kane don get goal pass Vini
Wetin u Dey talk ?
Omor abeg ๐
@oh_toby@MilleyTheHybrid Using your logic means say na u and ur guys alone hate ten hag Ahbi ?
Cause I believe he won some trophies and still got sacked
Lmao ๐๐ tchouameni! I don't even like him but saying he didn't ball for Madrid this season is a lie walahi... He's better than most of your favorite DMs this season ๐ค