#1 Eat Or Be Eaten #2 Follow Your First Instinct #3 No War No Rest #4 If You Don’t Want To D*e, Don’t Be Born. #5 ColdBloodedAkwaIbomMan #6 Make Your Way D Way
@lovyPrimzy1 Women wey no no Wetin them want… Na jealousy dey worry the woman… Ability to provide is man shield, she’s jealous because she’s not the command in chief in the house anymore… The matter go far gan oooo