@MaziEMPIRE@seyi_vibez So nah the werey wey you put for your profile get glory pass am ?
If no be olamide wey sigh the werey wey you put for profile
Where him 4 dey ?
@MaziEMPIRE@seyi_vibez Nah dangote motor go jam you for road as you dey disrespect my own mentor
Adekunle wey be old glory
Him wan dey use seyi promote his song
Enijere
@MaziEMPIRE@seyi_vibez If to say your papa no get sense why
Him Dey mention fuji
Abi your papa no get eye ποΈ see wetin he talk for that song
He canβt sing without mentioned someone song title abi
Did you ever see kis daniel or some other senior artist did that before ?