@koredebello That feeling when he thought you’re a fool for overlooking his mistakes then did the worst thing you will never overlook 😭😭😭😭(few can relate)
Since when dem don born me,I Dey always hear Nigeria go better,Nigeria go better.....this is the time to make it better...A NEW NIGERIA NEW GENERATION..THIS IS THE FUTURE ✊🏻✊🏻✊🏻#EndSARS#EndSARSImmediately#EndSarsNow#EndSWATNow
Because of #sarsbrutality a lot of us left Nigeria....we con still Comot for Nigeria go another country,thinking we’ll have rest of mind.....even the rest of mind we Dey find,we still no see am....We wan come back our country (Nigeria)but we Dey fear.....#EndSARS#EndSWATNow