@SimonNuel89472@Adikastakes U no serious o semi final and final wey be the important matches nah him u day say just🤦🏻♂️
Oga group stage no be World Cup o
Nah knockout stage big boys dey ball
@footbolmatter10@footbolmatter10 pls can you make a video on the World Cup round of 32 vex I thought that teams that qualify out of their groups will go directly to to the r16 then the other teams play playoff
But I saw on fab page that Mexico has qualified to the round of 32
@AyomideOlateju7 @footbolmatter10 Oga which one be every season u see the defense we use later two seasons nacho , Lucas Vazquez and tchoumeni for cb
If u no know no talk🤝