@veeiye@naijashimadunnn@veeiye if you ainโt blind.. I hope you can see . As you no fit check google yourself, the only thing you use internet for na to dey watch P@rn on twitter.. I don upload am for you make you see.. Oponu
@veeiye@naijashimadunnn In 2026, People still think as you dey America, you dey receive alert by breathing.. 54k per hour in USA na like 5naira to Nigeria๐คฃ You are a fool @veeiye
@Dolphins_TM@naijashimadunnn Na only NSMD una go dey vex for if heโs talking about this government.. any small thing go back to Nigeria.. people wey dey naija, what are they doing? No be this same media space all of una dey meet?