@kena_ewuru And the pastor doesn't specify gender oooo, yet na woman dey rush go alter, fasting and prayer cannot make you see man marry Aunty, fix your characte, stop cheating and stop to dey look for odogwu, they should stop seeing marriage as escape plan from poverty.
@Abisco__ Omo....who dey deceive this whore.... with her potbelle, I don't know how some weak men find someone like this attractive.... na sawdust dey her head no brain.... they are always hungry and only thing they can offer is pussy.
@carter8f Aunty Folashade.... you should have rephrase your statement properly no dey disguise.
"If I had marry poor guy of my age at at 21, we wouldn't have lasted long"
As a man woman no get spec and standard just have money they will marry you no matter age difference.
@orientedoloye@frances_ryta@JoselineOr18520@TeeMento Oga if you can't abstain from sex for a short period of time to your pikin to grow small or maybe una be sex addict at least be using protection, raw dey sweet, YES, But having sex with condom for few months cannot kill you, na your wife she no dey run go anywhere.
@samzy_yt For public Toto make I dey budget 100m cos say I wan put third-hand woman for house as wife ..... Na Nons Miraj go later cause wahala for this country later on.... na she advocate for "Girlfriend allowance" omoh! We still have a long way to go for this country ooo
100 to 150m for wedding coming from a girl whey no get 3m for Acc 😂, if woman dey contribute for wedding as men do, divorce rate go reduce 😳, so I go spend all my life savings for your head for one day just to impress your family 😂
@superbosschic I'm sure she was the one the brought the idea of Stripper, at least she wan make dem patronize her fellow sister in arms..... It's not hard to identify retired OS...
@TeeMento A 5-month-old baby and another pregnancy already? Couldn't you exercise some restraint and let your wife recover? Husband, una no be dogs! Is sex all you think about? Have some consideration for your wife and the son you already have.
@frances_ryta@JoselineOr18520@TeeMento I wonder at least they should pity the child and even the woman to heal a bit .... when no be say sex na food.... 6months with no sex can't kill a man... even if they want to have sex at least they should use protection.