@yabaleftonline Just imagine
Some girls brains dey their anus
E no dey their head
Cos hw can U be so bold to say this
Say U can never be satisfied
Oya go work na problem
Dey look for man to bill
@instablog9ja Chaiiii
I pity for her boyfriend or her man
So out of 5k make e gv U 3k as per wetin
U b angel π
On top of that you still dey expect ham to provide for you with the remaining 2k
Nonsense mentality
Because of wetin
Yansh wey U carry for back
Una just dey use BBL as hustle
@instablog9ja I think the post it's not majorly based on men disturbing her or wooing her
It's a get back post to her ex husband
Make she pepper the man small cos I no know the 100men wey go dey send her message. Dem no get workπ³
@olakennyd@yabaleftonline Don't ever feed a man but it's ok for a man to feed you and your family.
So if your man is in a tight corner it means you cannot come true for him
So why then are you now in a relationship with the man na
Just end it because U are as good as been useless
@realyobarnub Abeg where location
Make I go collect my own kiss tooπ π
This world na just cruise upon cruise
So if dem wan list church now dis one too go follow
No single woman wey I see for that video only men
See the one wey she hug constantly. That one already don dey uselessπ π π
@yabaleftonline I support her
Cos she was simply marking her territory
Since the guy couldn't see how the friends are using him the lady had to come in.
So if it's because of his friends that he broke up with the lady in question then sorry for that guy
In friendship there should be boundaries
@AdageorgeA I don't understand why are most people think its not a good idea.
Relationship is all about understanding and communication. If there is an understanding between both parties Involved.
But actually as a man you gats dey financially gbammm before marriage talks though
@AsakyGRN All of Una just wan use fake stories to gather attention and all
Cos tell me how person wey dey reasonable go dey think and act like this.
Because e dey look u so he is obligated to pay for your offering
Even if he pays sef God no go accept ham because the money no pure
Nonsense