@MDAfrica95@inspectxyz He paved way, unfortunately he declined. Burna took his place without fear, he get everything pass all of them. Wizkid himself know say Burna don leave at since. Na his fan just Dey make reference to his pass achievements.
@bigwizarrdd He was before but them don dethrone him since. He just Dey guide with pass glory. You guys know this thing una just like the comparison with Burna
@DJ_TUNEZ Tell your oga first day streams does not equate ticket sales.
You no Dey shame, your oga no get any solo song, na only gum body.
Beer parlor, your oga no fit sell. Who come Dey stream una song. Make e enter studio drop another Album, e no go still tour.
@CheJustus26336 @1yxrlo Una no dey shame, are you guys not tire of agenda wey no Dey fly.
Burna said una idolo dey cancel small small venues, I expect una to prove him wrong rather una dey rant.
@prozo4wiz@BENNY7GG Oya close your mouth. Wizkid don block me for IG. I only commented on notjustok. The werey read am e blocked me like say I send him papa
@1yxrlo @burnaboy@wizkidayo All these yet could not even tour. As an artist if you’re not touring. Your not making money, Burna no send una papa with 2million first day stream. All it not what it seems. Time is coming una no go fit put Burna and wizkid in same sentence