@fattylincorn_01 Some women just mumu ooo
Wetin concern NGO and VDM being broke eeeh ?
If they check this mumu girl account sef she no go get up to 500k for account….
Una get luck say VDM no dey sue shaa
At some point you gotta be real with yourself about the gap between the life you want to live and the life that your daily habits are leading you towards