You want Peter Obi to contest against Atiku in a party primary 😂😂😂
Una get mind ooo.
Wike, with all Rivers State oil money did not even win Atiku in a primary.
But na Peter Obi wey dey sell Bournvita and ovaltine una think say go come win Atiku.
Dey play 😂