@PetersPeros@kk_arthur@novieverest Nigerian women are not happy with chike, are happy that men can finally feel the pain they have been enduring for decades….how hurtful it is to see your partner cheating.
@harwooe_ @vdmempire lol 😂 your money no go buy one meal here werey😂😂keep it to yourself
Na who no know twitter people with bitter fake life go dey vex😹Una wey be say na online una get mouth , na worthless life Una dey live for off social media
@harwooe_ @vdmempire lol 😹😹…na now I know say Una sabi misyarn for this twitter page…Nigeria never show you pepper reach😹😹
Na why you dey cry untop another man wealth.
Lazy youth,wan do data for me 😹if I change your money for here e no go reach buy bottle water 😹😹so keep it you need it more