So the same guy who filmed Mavo at the airport yelling βKilomeneβ just dropped a song with that title. And it slaps. Unexpected.ββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββπ π I love Carter efe energy π
One year from now so many companies gonna look back like damn we shouldβve given him a contract on time. This time next year everybody for don confirm am.
@davrel99 Now wey davrel don tell me.for him livestream say once him streamer camp video trailer don comot he go let us know how to apply
I don dey good mood like that