I believe everybody that I have come across in this life have made some impact in me in one way or the other either good or bad it their choice
That’s why I’m not angry at anyone’s decision.
The world 🌎 revolve around us.
As question 1 Dey compulsory for exam …na so e Dey compulsory to make money for this life
So it either you make it or you fail the biggest part of your life.
All this twitter bloggers now just dey post about weed, weed advantage and disadvantage of weed, so so so of weed…. Wetin dey sup make Una put me in nah🥲
🍃: Na now i understand why those egbon of then go stroll commot con dey smile if they dey come back house….. and people dey think say ah they be 9ce guy oo 😆 😆