@akintoyeayo55@SportyBetNG@SportyBet Omor e go far oo π
I dey even try withdraw the money wey I deposit as I no fit stake them no allow me withdraw ππ
@SportyLuke7 Boss what's going on I'm always facing this issue whenever I'm trying to place a bet
The game go just disappear wetin sup na π
Why sportybet dey do like this