@Olamide Ṣe b'eyin na ku ti mo mi, ah
I no dey joke with my money, ah
'Cause I dey hustle for my money, oh
Hustle kelele 'til early morning
Ope l'ope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Olúwa wey dey do am for me o
He no go ever give up on me o
SANITY ☮️ Official Tracklist ✨
This project wouldn’t have been possible without every single soul that played a part in bringing it to life. From the producers, writers, engineers, my team, my family, and most importantly—YOU, the fans for standing by me through every season.
Thank you for making SANITY a reality 🙏🏾✨
Now let’s go on this journey together. ❤️
.
Track 4 W/ @Kunmieofficial out on Monday - 29/09/2025
@Olamide Omo, the struggle too mad oh
And, nobody wey go bo card oh
Go home if you no fit go hard oh
Stay dangerous and dey bad oh
Ja'ke ja'do, ani won damo
Give it to dem, oya, one by one
Omo, shack Hennessy, make eye dirty
Gbe soul re, oya jek'a lo
@adekunleGOLD Money, no filter
Don't let them fool ya
Make your raba
Stack your paper
Let them know when you pull up, pull up
Man down, when I pull up, pull up
I'll be your liquor, fuck the chaser
Bang, bang, bang, Undеrtaker
They scared, whеn I pull up, pull up
@adekunleGOLD Money, no filter
Don't let them fool ya
Make your raba
Stack your paper
Let them know when you pull up, pull up
Man down, when I pull up, pull up
I'll be your liquor, fuck the chaser
Bang, bang, bang, Undеrtaker
They scared, whеn I pull up, pull up