@tupac0148@naijaconfra Aye no dey pull that kind hit if aye pull hit everybody go know we done still confirm na eiye everybody dey call we know how lagos be most of this eiye way dey stay junction if u no gree give them money them go dey jealous u
@jrboy147@Merrymen1029887@naijaconfra Abeg na una go fit clear us wentin sup with people way run am because na day time i believe say area go know one or two people