@Gr8tful_Bushman@dammiedammie35 Oga shut up jooor make them no play again? You never have happy moments since everything scatter? nah them be government? Una Dey attack celebrities more the government self eyawere gan ni wetin you want make dem do nah