@king_IRISH007 Yes I be weak man I agree, yes I no dey fuck her well I agree. If he reach your turn kill yourself untop Toto wey you no get control over
@isthaths Today I lose 7500 and that’s because i increased my stake to 2500 and I still get 2500 change
And my chances of winning higher don increase. Abeg continue with the 3 or 2 codes per day
Thank you and God bless you
@isthaths You don see am say the possibility to win with less code na sure pass. Two codes today cut one, but since when you dey post five codes 5/7 na war